Wednesday 12 January 2022

Judy Josiah – “My Matter” | @judymuzikk | Gospel singer, Judy Josiah has released a new single titled “My Matter”. “My Matter” is a song of gratitude of how God is always ever present in our time of need. In the words of Judy, she said “It’s a song of praise and thanksgiving of how God has been so good and gracious to me. It is my birthday and I just want to express my gratitude to God for life with this song”. Download LYRICS Verse If I tell you say na Jesus get my back What if I tell you say na him dey bring my shine Me I go talk am talk am Cos e dey do am do am My matter dey him hand ooooo IG I tell you say His banner over me is love What if I tell you say my matter dey him hand Me I go talk talk everything wet God do for my life Amara ya ima na oba r’uba n’ebemno Agu n’echemba aka nchawa Isi ikendu agidigba Olorihe l’orenyi Chukwu n’ememma onye na agworiya aaa Me I go talk talk everything wey God do for my life Amara ya imana obaruba n’ebemno Chorus E dey do 3x me something o My matter for the hand of God don get alert I go talk shout and I’ll tell you something o Imana E toh dike na nke omere Omekwa ozo Verse Amamamasia amasia Ugwu anari atu egwu Okenmuo Ebubedike Okechi ekwueme Okenmuo You are glorious in power great and living God What you have said o Is what you’ll do Even when I say your mercies overflow Overflowww Even when I talk about your grace, your mercies overflow Me I talk talk everything wey God do for my life Amara ya imana obaruba n’ebemno Chorus Outro Eeee My matter Eee Your matter If you table your E go settle your matter For your matter na him matter So e go settle your matter 2x The post Judy Josiah – “My Matter” | @judymuzikk | appeared first on Gospel Centric. https://ift.tt/33pJ40i

Gospel singer, Judy Josiah has released a new single titled “My Matter”.

“My Matter” is a song of gratitude of how God is always ever present in our time of need. In the words of Judy, she said “It’s a song of praise and thanksgiving of how God has been so good and gracious to me. It is my birthday and I just want to express my gratitude to God for life with this song”.

Download

LYRICS

Verse
If I tell you say na Jesus get my back
What if I tell you say na him dey bring my shine
Me I go talk am talk am
Cos e dey do am do am
My matter dey him hand ooooo
IG I tell you say His banner over me is love
What if I tell you say my matter dey him hand
Me I go talk talk everything wet God do for my life
Amara ya ima na oba r’uba n’ebemno

Agu n’echemba aka nchawa
Isi ikendu agidigba
Olorihe l’orenyi Chukwu n’ememma onye na agworiya aaa
Me I go talk talk everything wey God do for my life
Amara ya imana obaruba n’ebemno

Chorus

E dey do 3x me something o
My matter for the hand of God don get alert
I go talk shout and I’ll tell you something o
Imana E toh dike na nke omere
Omekwa ozo

Verse
Amamamasia amasia
Ugwu anari atu egwu
Okenmuo
Ebubedike Okechi ekwueme Okenmuo
You are glorious in power great and living God
What you have said o
Is what you’ll do
Even when I say your mercies overflow Overflowww
Even when I talk about your grace, your mercies overflow
Me I talk talk everything wey God do for my life
Amara ya imana obaruba n’ebemno

Chorus

Outro
Eeee My matter
Eee Your matter
If you table your
E go settle your matter
For your matter na him matter
So e go settle your matter 2x

The post Judy Josiah – “My Matter” | @judymuzikk | appeared first on Gospel Centric.




FACO
https://ift.tt/2lfRwHW

No comments:

Post a Comment