Thursday 20 December 2018

AUDIO: D-Redeemed Crew – ”Christmas Sweet” | Feat. Osas || D-Redeemed crew is a group of talented, spirit filled worshippers led by Obanor Osaro saddled with the task of touching lives with God’s gift in them. Their message are channeled towards revival, refreshing, redemption and deliverance. Cjeck out their debut single titled ”Christmas Sweet”, it is just a tip of the iceberg of what God will do through them. According to the Group leader, he said ”Considering the abuse of Christmas celebration, it became expedient for me by God’s leading to put into melody what Christmas is all about and it’s significance to mankind. Hence the song Christmas sweet”. Download Lyrics INTRO E good make we know the reason why this pikin come Na to give us joy And peace of mind o E good make we know the reason Why we dey celebrate Jesus Christ was born Verse 1 Angels dey happy And the wise men dey waka For this pikin wen don come e o Resp: from heaven to earth Wetin Lizzy carry begin to dey jolly For this pikin wen Mary carry o Resp: from heaven to earth E good make we know Chorus 1 E good make we know the reason why this pikin come Na to give us joy And peace of mind o E good make we know the reason Why we dey celebrate Jesus Christ was born Our hope of glory Chorus 2 Wonderful Counselor Mighty God Prince of Peace Everlasting papa Christmas e sweet e o Verse 2 We join the angels today To celebrate this pikin o wen baba God send to us oh oh oh Na jolly jolly we dey o Even as we worship o This pikin wen Mary carry ooo Chorus 1&2 Bridge As we dey jolly nor forget Say na God pikin u be Nor do magomago E nor good e o Yes there is grace and there is mercy Nor abuse am o You be king and priest Make you nor forget E Good make we know Chorus 1&2 Christmas e sweet e o The post AUDIO: D-Redeemed Crew – ”Christmas Sweet” | Feat. Osas || appeared first on Gospel Centric. https://ift.tt/2V18A35

D-Redeemed crew is a group of talented, spirit filled worshippers led by Obanor Osaro saddled with the task of touching lives with God’s gift in them.

Their message are channeled towards revival, refreshing, redemption and deliverance. Cjeck out their debut single titled ”Christmas Sweet”, it is just a tip of the iceberg of what God will do through them.

According to the Group leader, he said ”Considering the abuse of Christmas celebration, it became expedient for me by God’s leading to put into melody what Christmas is all about and it’s significance to mankind. Hence the song Christmas sweet”.

Download

Lyrics

INTRO
E good make we know
the reason why this pikin come
Na to give us joy
And peace of mind o
E good make we know the reason
Why we dey celebrate
Jesus Christ was born

Verse 1
Angels dey happy
And the wise men dey waka
For this pikin wen don come e o
Resp: from heaven to earth
Wetin Lizzy carry begin to dey jolly
For this pikin wen Mary carry o
Resp: from heaven to earth
E good make we know

Chorus 1
E good make we know
the reason why this pikin come
Na to give us joy
And peace of mind o
E good make we know the reason
Why we dey celebrate
Jesus Christ was born
Our hope of glory

Chorus 2
Wonderful Counselor
Mighty God
Prince of Peace
Everlasting papa
Christmas e sweet e o

Verse 2
We join the angels today
To celebrate this pikin o
wen baba God send to us oh oh oh
Na jolly jolly we dey o
Even as we worship o
This pikin wen Mary carry ooo

Chorus 1&2

Bridge
As we dey jolly nor forget
Say na God pikin u be
Nor do magomago
E nor good e o
Yes there is grace and there is mercy
Nor abuse am o
You be king and priest
Make you nor forget
E Good make we know

Chorus 1&2

Christmas e sweet e o

The post AUDIO: D-Redeemed Crew – ”Christmas Sweet” | Feat. Osas || appeared first on Gospel Centric.




FACO
https://ift.tt/2lfRwHW

No comments:

Post a Comment