Monday 25 January 2021

Joe Lawrence – “Purpose” || Nigerian gospel singer, JOE LAWRENCE releases a new single he titled ‘PURPOSE’. Joe hails from the southern part of Nigeria. Looking at the situation among our young ones today, there is much joblessness and poverty, causing our young people to try short cut. This is what inspired the singer. The song ‘PURPOSE’ was produced, mixed and mastered by ENNGIN. Download LYRICS As you dey go about your hustle Everyday no forget say na God first If you see your brother go astray Tell am say na only God we live for Everything wey we see na vanity If you sell your soul, okpari Your name na sorry…(sorry o) There is a reason Life has its purpose Life has a future, don’t kill it Keep moving, its all about God….. CHORUS Aiye Aiye Aiye Aiye Aiye Aiye Aiye, ashi she ko laiye Life has a purpose x2 Wetin God create man to do Wetin God create man to do (E create man to give am all the praise) Say say na wetin God create man to do.o. Na wetin God create man to do, tell me (E create man to give am all the praise) The major work we God give man Na to give am all the glory… Man work no be stealing to survive Man work no be killing to live o (Make your brother smile) (Do your best in life) (God go reward you) CHORUS As u dey go about your hurstle No forget na only God we live for And if you that brother for street Tell am say na only God we dey live for ..o Everything wey we see na vanity If you sell you soul….(okpari) Your name na sorry O..o…o..o..o…o CHORUS There is a reason Life has its purpose Life has a future, don’t kill it Keep moving, its all about God The post Joe Lawrence – “Purpose” || appeared first on Gospel Centric. https://ift.tt/3iJzMQi

Nigerian gospel singer, JOE LAWRENCE releases a new single he titled ‘PURPOSE’. Joe hails from the southern part of Nigeria.

Looking at the situation among our young ones today, there is much joblessness and poverty, causing our young people to try short cut. This is what inspired the singer.

The song ‘PURPOSE’ was produced, mixed and mastered by ENNGIN.

Download

LYRICS
As you dey go about your hustle
Everyday no forget say na God first
If you see your brother go astray
Tell am say na only God we live for
Everything wey we see na vanity
If you sell your soul, okpari
Your name na sorry…(sorry o)
There is a reason
Life has its purpose
Life has a future, don’t kill it
Keep moving, its all about God…..

CHORUS
Aiye Aiye Aiye
Aiye Aiye Aiye
Aiye, ashi she ko laiye
Life has a purpose x2

Wetin God create man to do
Wetin God create man to do
(E create man to give am all the praise)
Say say na wetin God create man to do.o.
Na wetin God create man to do, tell me
(E create man to give am all the praise)
The major work we God give man
Na to give am all the glory…
Man work no be stealing to survive
Man work no be killing to live o
(Make your brother smile)
(Do your best in life)
(God go reward you)

CHORUS

As u dey go about your hurstle
No forget na only God we live for
And if you that brother for street
Tell am say na only God we dey live for ..o
Everything wey we see na vanity
If you sell you soul….(okpari)
Your name na sorry
O..o…o..o..o…o

CHORUS

There is a reason
Life has its purpose
Life has a future, don’t kill it
Keep moving, its all about God

The post Joe Lawrence – “Purpose” || appeared first on Gospel Centric.




FACO
https://ift.tt/2lfRwHW

No comments:

Post a Comment